In WAEC examination, Emeka was asked to complete the following:
Emeka: E don surrender be dat na, na fear catch am
2. A rolling stone?
Emeka: No fit just dey roll, na person push am.
Emeka: No fit just dey roll, na person push am.
3. He who lives in a glass house?
Emeka: Na rich politician e go be.
Emeka: Na rich politician e go be.
4. A stitch in time?
Emeka: Dey prevent further tear tear.
Emeka: Dey prevent further tear tear.
5. Birds of the same feather?
Emeka: Na the same mama born them.
Emeka: Na the same mama born them.
6. One good turn?
Emeka: Na correct power steering fit do am.
Emeka: Na correct power steering fit do am.
7. A bird in hand?
Emeka: Wetin e wan be again if no be barbeque. Dem plenty for chicken republic.
Emeka: Wetin e wan be again if no be barbeque. Dem plenty for chicken republic.
8. Half bread is better than?
Emeka: Puff puff, buns or garri without sugar.
Emeka: Puff puff, buns or garri without sugar.
9. A journey of a thousand miles?
Emeka: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje?
Emeka: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje?
10. He who laughs last?
Emeka: Get brain problem. Make dem examine am, becos na begining of madness be dat.
Emeka: Get brain problem. Make dem examine am, becos na begining of madness be dat.
11. A patient dog?
Emeka: Na hunger go kill am.
Emeka: Na hunger go kill am.
12. All work and no play?
Emeka: Na bank job be dat bros.
Emeka: Na bank job be dat bros.
13. Once beaten?
Emeka: Na revenge go follow be dat.
Emeka: Na revenge go follow be dat.
14. A fool at forty?
Emeka: U never see Naija own, our own starts at 50.
Emeka: U never see Naija own, our own starts at 50.
Aucun commentaire:
Enregistrer un commentaire